(Last Updated On: )

D’banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch and Speckinging Lyrics

Dive into the official lyrics of Taya, the collaborative track by D’banj, Zlatan, and Timaya, featuring, BhadBoi OML, Kayswitch, and Speckinging.

Taya Cover Art

D’banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch & Speckinging – Taya Lyrics

Kalo si W-barKalo yo kalo jo pkaBabymi sha mi legbaBamiwi like a teacherOtipke tati riraSweetie baby my sugarJaiye bi larrygagaRotimi ko azu waHennessy ti fo simi laraSho mi dele oluwaBabymi gbemi si ayaKajo fara yira o

I no go tayaTaya taya tayaTaya taya tayaI taya taya tayaAllow me make I mayaMaya maya mayaMaya maya mayaMaya maya maya

Eh I want to dance oI want to party oTaye de ti rari oseYawa no go gas oGod wey give me slap oNa eim kill Moh-bad oWhy I no go tireFire dey for fire

Nobe everybody go fit tag alongRun through the city just like a marathonNow dem know that we know that the money longToo much capping no dey full the basketTell the bar tender to bring the casketToo much over heating burn the gasketAnd you know that we balling regardless

I no go tayaTaya taya tayaTaya taya tayaI Taya taya tayaAllow me make I mayaMaya maya mayaMaya maya mayaMaya maya maya

Too much heat for LagosSorry guys na me dey hotEgo nekwu money talksWon komi je like food for taughtMan has been grinding for so longDefinitely things must supShawty wey no gree meet usThey call me now mo creamy gan eh

7 years in the game Dem think say I go flopDem think say I go stopI dey fire dey go, dem think say I go dullWan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo tiUnbreakable lomo na supporting, all of my nigga dey chop disturbingGbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona

Mo ti na owo si oju ki ato ri apateKa sare kupe dekaleMi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti geMo maya mo high mo tun mo o’na ileKuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkamiMu general bitters bi eni mu omiOwa fe kin taya ko’le re mi

I no go tayaTaya taya tayaTaya taya tayaI taya taya tayaAllow me make I mayaMaya maya mayaMaya maya mayaMaya maya mayaMezebu

Find Your Favourite Song Lyrics Here

‘Taya’ Lyrics Collaborators

Funmilayo Kanmodi, Bamise Oyetayo.

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Taya Lyrics by D’banj, Zlatan & Timaya appeared first on ovideos.ng.

By admin